• mar. Nov 10th, 2026

    La Liberté d'Informer

    Fela Kuti – Colonial Mentality

    ByLa Dépêche d'Abidjan

    Nov 20, 2021

    Colonial Mentality
    (original)
    If you say you be colonial man
    You don be slave man before
    Them don release you now
    But you never release yourself
    I say you fit never release yourself
    Colo-mentality
    E be say you be colonial man
    You don be slave man before
    Them don release you now
    But you never release yourself
    E be so
    He be so them dey do, them dey overdo
    All the things them dey do (He be so!)
    E be so them dey do, them think dey say
    Dem better pass them brothers
    No be so?
    (He be so!)
    De ting wey black no good
    Na foreign things them dey like
    No be so?
    (He be so!)
    Dem go turn air condition
    And close Dem country away
    No be so?
    (He be so!)
    Them Judge him go kack wig
    And jail him brothers away
    No be so?
    (He be so!)
    Dem go proud of dem name
    And put dem slave name for head
    No be so?
    (He be so!)
    Colo-mentality now make you hear me now
    Colo-mentality!
    Mr. Ransome you make you hear
    Mr. Williams you make you hear
    Mr. Allia you make you hear
    Mr. Mohammed you make you hear
    Mr. Anglican you make you hear
    Mr. Bishop you make you hear
    Mr. Catholic you make you hear
    Mr. Muslim you make you hear
    Na Africa we dey o make you hear
    Na Africa we dey o make you hear
    Colo-mentality hear
    Colo-mentality hear
    Mr. Ransome you make you hear
    Mr. Ransome you make you hear
    Na Africa we dey o make you hear
    Na Africa we dey o make you hear
    Colo-mentality hear
    Colo-mentality hear
    Colo-mentality!
    (Traduction)
    Si vous dites que vous êtes un homme colonial
    Vous n’êtes pas un esclave avant
    Ils ne te libèrent pas maintenant
    Mais tu ne te libères jamais
    Je dis que tu es en forme, ne te libère jamais
    Colo-mentalité
    E être dire que vous êtes un homme colonial
    Vous n’êtes pas un esclave avant
    Ils ne te libèrent pas maintenant
    Mais tu ne te libères jamais
    E être ainsi
    Il soit qu’ils fassent, qu’ils en fassent trop
    Toutes les choses qu’ils font (Il le sera !)
    E be ainsi ils font, ils pensent qu’ils disent
    Ils feraient mieux de leur passer des frères
    Non ?
    (Il être si !)
    De ting wey noir pas bon
    Na choses étrangères qu’ils aiment
    Non ?
    (Il être si !)
    Ils vont allumer la climatisation
    Et fermer le pays Dem
    Non ?
    (Il être si !)
    Jugez-le aller kack perruque
    Et emprisonnez-le frères loin
    Non ?
    (Il être si !)
    Ils sont fiers de leur nom
    Et mettre le nom de l’esclave pour la tête
    Non ?
    (Il être si !)
    La mentalité de couleur te fait maintenant m’entendre maintenant
    Colo-mentalité !
    M. Ransome vous vous faites entendre
    M. Williams vous vous faites entendre
    Monsieur Allia vous vous faites entendre
    Monsieur Mohammed vous vous faites entendre
    Monsieur Anglican vous vous faites entendre
    M. Bishop vous vous faites entendre
    Monsieur Catholique vous vous faites entendre
    M. Muslim vous vous faites entendre
    Na Africa, nous vous faisons entendre
    Na Africa, nous vous faisons entendre
    Colo-mentalité entendre
    Colo-mentalité entendre
    M. Ransome vous vous faites entendre
    M. Ransome vous vous faites entendre
    Na Africa, nous vous faisons entendre
    Na Africa, nous vous faisons entendre
    Colo-mentalité entendre
    Colo-mentalité entendre
    Colo-mentalité !

    Traduction : muztext.com
    Tue, 25 Feb 2020 19:05:00 +0100

    Laisser un commentaire

    Nous utilisons des cookies afin de vous offrir la meilleure expérience possible sur notre site Web. En poursuivant votre navigation sur ce site, vous acceptez notre utilisation des cookies.
    Accepter
    Refuser
    Privacy Policy